The IDAN OF LASGIDI an artist a student of philosophy a proud IJEBU BOY,YORUBA BOY, OMO EKO, FAFO, Music is life ❤️😈 🎸a Bassist thread wisely MI O GBADUN O😏
@Kenzgar@standards_luhg Wetin concern me with Portugal na una dey cry na this no be una first time of wailing he don tey no be today
But any Manchester United fan wey Dey insult man utd player because Ronaldo no ogun go kill una
Y’all should just follow Ronaldo to Al nassar abeg life no hard
@RunyiBanter@mandela_ray Next season I dey go after a lot of useless Man U fans one by one
We have the most useless fan base
It’s not a must to support Manchester United they can support only Ronaldo Goodluck to them
They should all GTFO useless Man U fans
@RunyiBanter@mandela_ray He Dey very simple make dem just follow am go Al nassar because no fan base wey get sense go dey insult their own for a player that doesn’t give a f**k about Manchester United
Person wey useless Man U for piers Morgan podcast a known Man U hater ooo
@Olufemi_Deji All these stupid man utd fans useless bunch of nitwits abeg make una no support Man U again make una follow Ronaldo go Al nassir
Because if any of you wey dey insults Fernandez support Man U next season na OGUN and SOPONA go kill una
Make una just follow Ronaldo go Shallom
@lukakku909@Bee_mufc Oga nobody force you to support man you oooo
Abeg follow Ronaldo go Al nassar
Even the Ronaldo self no rate man utd the idiot useless our club for piers Morgan podcast a core hater of Man utd so abeg oga follow Ronaldo go
@naomi_akerele Because na Rafael leao and Neto Dey Man utd front na
Be like say na Man U fans useless pass for this world bunch of nitwits is Ronaldo the first player not to win a World Cup as he no win am he die abi him salary pause ??
@Nsukka_okpa All these mumu Ronaldo boys😂 dey expect make Bruno do much for the team
First thing first Man utd and Portugal get different set up and style of play
Abeg Wetin be Portugal pattern ???
Moreover Bruno and vitinha no suppose dey start together it won’t work
Clueless coach😂
@_AsiwajuLerry Martinez no get pattern he no sabi coach 😂😂una
Dey blame coach
This Portugal team be like psg team of 4 years ago wey get star players but no good coach
They are always clueless with the ball
You need a good coach with good tactics to give you results
@dammiedammie35 Damilola too sharp 🤩 damn!!! Kilode see beauty
But no be this one dey motivate people to get money ooo
Motivation differs, it is individually based within their own perspective.
@yabaleftonline 80 million dolls per year
Na person networth be that
Anyone who makes such amount per year in Nigeria as an artist should be on same level with the Rock and Jackie chan networth which is 600m$
Una go just call money like say na beans
@tunde20020@egi_nupe It wasn’t built with tax payers money
And federal government is not the one paying the staffs salary so Wetin you talk no follow
So the banks inside the school are owned by tax payers because it is inside the university environment 😂
School wey Dey pay 250k as school fees
@KarounwiAdini Last time I check crescent university Abeokuta is a Muslim private university
The major reason I did not apply for the school was because of the laws and policies in place which didn’t align with me and I opted. So I should have taken them to court? Abi 😏
@tunde20020@egi_nupe Which federal government 😂 the only secondary school operated by federal government are model college eg queens college. Baptist boys high school etc
The ones you see see inside uni are owned by private individuals the school is not run and funded by government