This weyrey girl just dey smile beside me cause sey I dey on call with my guy and we dey talk about billions and millions she no sabi sey if not Lagos life weytin wan carry me dey call person about billions ππLagos life and Apc na them make me dey look billions less ππ
Back in 90's when we Dey love as my babe come see me today she for don ste*l foodstuffs from their shop come ππ but instead she dey tell me make I buy am food. π