@Ravebandit Omo na you Dull pass o. Lol. You think dey will add the stat padded songs to analyze it's first day or first week stream?. Lol. Oya dey deceive your self ๐คฃ
@DavidoPolice Lol. See as una dey huzzle validation from other artists. Lol. ๐คฃ๐คฃ. Omah lay no even know say David dey exist. He say na thank you for the Grammy day ๐. Meanwhile he said 10g from Grammy days ๐. Nobody send your fave guy ๐คฃ
@Bigzaynabu Burna and Rema that blew up in 2019 made Wizkid existence relevant?. Wizkid wey don blow up since 2009. Lol . Una don craze finish ๐คฃ๐คฃ