@DonAzag After your last night post that we must not lose Peter Obi comes 2027..I have shut down my business and ready to campaign for OBI with all that I have even with my sweat comes 2027 A.P.C must not return to power
@Talk2St@DonAzag@officialABAT@PeterObi Is like you don't see what is happening around may Nigeria not happen to you e be like we get some zombies for Nigeria people Wey Dey go airdrop sense for..
@ruffydfire He is very shameless I wipe for osun state people who allegedly die during the election omo no matter what die a die that will change the country not for some people who are selfish..
@akerele_s@DonAzag@officialABAT E be like say him regime dey favour you and your family don't worry you go soon learn new thing mad people everywhere defending rubbish
@DonAzag Omo make Dem nor go lose the election abeg because if Dem lose na to japa remain for me even if na to marry a 84 years old American woman I go prefer am