@Ng_lovee Poor man pikin go still excel, na talent we Dey talk about no be family money, with money if d pikin no get talent, pipo go still yab am for internet, wizkid was a nobody b4 he became somebody n so is over 90% of the pipo in the industry today, dj cuppy dad rich bt she fade away
@KakiJunior1 They know u canโt get it better anywhere else na why dem Dey act this way but soon everyone go abandon demโฆ b4 dem there was nairabet, today Wu Dey visit nairabet?!? Make sportybet no worry e go over dem soon
@heisrichardz Pikin wey get 2 million followers for instagram and over 6million followers for TikTok nai u a full grown adult Dey call old taker, very funny