@naijascouser01@GuyMr10 Exactly baba. That’s the current position I’ve been in for months now . Learnt a tough less and I’m glad I’ve cut everyone off. No one’s here to witness me going through all of these and no one have the right to whatever I have later . That include both genders .
@semenretainn Unrelated opinion. Other religions didn’t use derogatory words except from stupid Christianity and islam . And they are the most useless and destructive among other religions . Made themselves available for manipulation modern slavery and mass control .
@GuyMr10 Niggas don’t help niggas . The way everybody Dey talk like say them no Dey shenk their guys , run carry money give girls . Sapa Dey hold Una now. Small change wey Una go get , same guys wey Dey shout for here go run slide enter woman dm to use money impress am. Abegi
@naijascouser01@GuyMr10 The way everybody Dey talk like say them no Dey carry money give girls. Sapa Dey hold Una now. Small change wey Una go get , Una go run slide enter woman dm to use money impress am. Abegi
@Papaking234@steezy10_ Shebi you be perfect human being na . Mr righteous . If na you want help person come realize say the person block you . You no go dey disappointed Abi ?
@dannyxbt1@steezy10_ See the way you acting like you an angel without flesh and blood . I hope the role is reversed then I will see how you will handle the situation.