@Francis82563696@StatiSense Deny it all you want, even your tribal brothers use to call ebonyi people aboki... Some still do till date. Don't hate the messenger.
@ruffydfire We Nigerians deserves whatever we get, we go leave our depleted country go another person country dey misbehave. Your visa expire yet u sit down dere til dem arrest u for deportation meanwhile some mugu carry cultism go another man country. WAKA to all of UNA