@MTNNG when this one start una go dey send pop up notification dey cover pesin phone so pesin fit press am by mistake when all these stupid charges begin fly in nah. Abi nah until we actually gather reach ur steps before una go change this bad habit despite ur stupid network