@festus23619 Shey this one na wizkid spokesperson or number 1 fan for you arrive at this point ? Wetin won pain who won achieve everything? Una slow gan oo . Burna na new cat and una hin stans gats dey see new things wey wizkid fc don use do TB .. get a life , wizkid no sabi the boy ..
@Bwestonimi Wizkid said he gives a man only what he deserves. Any fan in it for the money is on their own. Real fans don't expect a dime. If you can't love him for who he is, move on.
@bobbyperes1991@citybvyy Yes because of World Cup gig that doesnโt feature Drake , BadBunny or Taylor swift , yes heโs bigger than all of em listed above.
@SK___7G@freddih_szn@citybvyy Steal Wetin ? Shey na ye or Kanye west we dey talk about ? Wizkid na Starboy no be the weekend own oo ! You wey be new cat Stan , wetin u won sabi . Wizkid no even get any hit songs , and heโs the biggest take it or leave it .