@jah_boy01 Hmmm I remember those werey wey dey compare ckay to Wiz.... Damn Wiz don too see rubbish on this werey street ehn even fire boy sef,mayorkun.oga ooo
@Goatedbeing@Naija_PR Swear baba...the guy as know better people in his camp him sef no be better person,..... Tunde oloriburuku ednut e easy why him fall out from singing jingle bell bell oloriburuku
@Naija_PR OMG what a mad response from agba baller koni ragba fun Tunde if e easy e for still sing jingle bell bell jingle bell bell oloriburuku...I know kuku like u from the beginning sef....alaye baje
@BwalaDaniel Walahi sumtym if I see u on here talking shit so I said to myself that...shey na this man I admire B4 omo I fear ooo chai u be oloriburuku o bwala walayiii omo ale jatijati ni yin oo egbon
@wizkidfc_ Osimeh people's favorite n striker didn't have 3goals in the afcon n people automatically kept dumb like nothing happened....shey iwobi na striker nii ai wetin https://t.co/zELA0ZCIDW will get to a time that our foreign player no go come again
@BlaqBonez I guess we only had bad game which is the final...I was very angry but guy know dey talk down on another man hustle cos u sef dey hustle...ori e ti daru