@pang_zu7072@NomercyforOdin@naijaconfra We sabi ourselves for this Ajangbadi Ojo.
Men get style ๐ช. Where be your location make men find you come make you ready your squad down too.
We no dey do home advantage for here!
@naijaconfra If na Ayez drop physically challenge person, the hate comments for don full this page.
Haters no go use that same energy criticize vikings now, but I cud see the many hate comment for that Lekki/Eti osa video NC posted recently of the Eiye memeber wey get completed hand and leg
@EyesOfOjo@naijaconfra@NBMofAfrica You post person picture with unverified details.
E be like you you be Eiye wey get beef with am cuz say he is doing well for himself and family.
NB: Oblo Benson is not a cultist, na successful business man
@naijaconfra Many Baggas and Eiye go follow prosper go down.
They crossed the line when they kpuff prosper. We sabi ourselves, men just decided to give peace a chance.
Dem don bring men leg come outside. For this Ojo them no reach!
Men go wamba everywhere!
@naijaconfra Dem drop saare for Jakande men lock up, them drop Monday for inside st Peter's for alaba mkt on the 1st of March, men still lock up they find there daily bread.
They went ahead to drop prosper yesterday wey go market to hustle.
They really crossed the line this time in Ojo.
@AdekanmiKo97633@Ficagob@naijaconfra You be fool 10:46 .
Ojo men dey give you legit update you dhey doubt.
You wey be online bird. Hand go soon touch you
@naijaconfra Unto say most men for Ojo dey pursue Kaluba and are kaluba tested.
E come be like say Ojo men no get time for war. But this one wey Baggas and Eiye do prosper, dem don bring men leg come outside.
There mind go dhey this time around. NC na u go tire to report this time.
@naijaconfra Prosper na big fish...
As it is now, except government declare state of emergency for the full Ojo.
Baggas and Eiye mind no go touch ground. There mind go dhey!
@naijaconfra Rest in peace prosper ๐.. There mind go dhey.
As e be like this na make government just declare state of emergency for the full Ojo.
Dem nefa know wetin Wan hit dem...
@Swizzijay@naijaconfra That's why i wrote "used to be a bit peaceful" and I am not talking about the whole of Ojo but from Alaba to Ajangbadi, Jakande used to be a bit peaceful until sholly made Sabo cele is hiding place.
He casted the whole area.
@pang_zu7072@naijaconfra I agree but sholly made it worse, person wey go just carry bike then they find Ayez up and down even when there was no issue on ground