@Bahaushey Hausa wetyn another tribe no fit do for una country
Una go kon dey wine us for our land..
Eyes open
Oju ti laaa
Yorubas let wake up..
Make our enemies no see our mama cry
Proudly
@Hkamilu1 If na me get these kind opportunity and i didn'thave any means to build,I'll rather sell and travel out of the country..
Omo iya make dem no go kill you collect the land self..