@AfricanHub_ Our emi lokan....is just a puppet to all this white forks what do you expect.....every African countries are chase France out but Una president dey bow to them like puppy who need breast feeding.....As for we Nigerians I believe and I know we're better that this..... PEACE βπ»ποΈ
@abdullahayofel Every Nigerians need to deal with you..... Because im not sure you read whatever trash you wrote here.....If we never break on head all this people go still dey take us for joke.
@NigeriaStories Is it not obvious that the two of them are moving mad...... people wey dey your country never chop belle....you dey talk of lending money to other countries.....IF WE DON'T PRESS THIS COUNTRY RESET BOTTON BY 2026.....WE ALL END UP BEEN SLAVES TO ALL THIS CORRUPT SOULS
@renoomokri This one na old fool.... See as head white finish still no get sense......na trailer go kii you and your family for wetin una dey do us for this country.... Mad man