It’s funny how I meet some people that I don’t even know and they be like, I’m following you and I also on your post notifications but I don’t comment or repost 😂
There some people that act like ghost on this app😂💔
Can’t lie to you. If you don’t make a move, you will see literal clowns race past you. Clowns.
Nothing concern life with ‘I am a smart, educated, experienced person’.
You don’t act, you remain there.
I dey try imagine the kind father wey i go be, my pikin fit fałl from stairs make i tell am to get up, say this one small, shege still plenty for front 😂
The reason why this Olodo Uprising cast na because say e fit many people well well and people been no just know wetin dem go dey call those people. Na new level otondo unlocked