@john322226@osere_x Nigga if nobody tell you
I go tell you
U dey move like dunce, your content was about gambling before and now it’s now promoting gambling because how common man wan get 30m wey u dey flaunt if not gambling??
Nigerians are good till they attain level of money
It shows in you.
@jqcouture@ChikaodiVivian There are forces working day and night so that we can’t produce anything
Infact it’s the government that will first silent you
Nigerias problem is beyond the ordinary eyes mehn
Make we first comot this idiots for seat then check our problems