A Rapper, singer, a producer, a presenter, an actress slash model. Tupac is ma cousin, thug life 4 life. Almost everybody lie in their Bio shiiit... Y can't i?
@AgbajeFela@Zlatan_Ibile@abazwhyllzz Una really dey see dat guy as something o, settle with him say who he be?? Because zanku no gree am set ring light for interview so what?? Fvck u!
@NwaAdaIgbo1@Zlatan_Ibile How e take be Wizkid? Ur brain empty yet na u dey say people no get sense.. Dey help us fix the country na abi u sef no be part of the country?? U dey ment.. Na dem go help u fix Nigeria bcos na dem be ur president na.. Ozuor
@davido Nigga is appreciating his little win and encouraging others, we all know erriga for motivational tweets on here.. Cβmon David dey try calm down, no be only u be artist wey papa guide na. Dem Cuppy sef be artist na.. Haba!
@Buchi_Laba U are very stewpid, someone telling his true life experience and what he has been through for over 10years plus and u are here telling me about VDM dat came to the internet 3years ago.. Una dey ment
@briticoibb@BishopPOEvang Itβs not Peterβs job to point his wrong, he made firm allegations on them, they owe themselves the duty to debunk and plot out his wrong too..
@thisisdavepato@AemmyJah@PoojaMedia Thatβs why they are public figures.. And yes they can get reconciled through dis same internet people. It takes just one person to do dat..
@weeblackirish@cryptobaddiee1@yabaleftonline What reason would a breastfeeding mom have to kill her husband? Not dat there was even too much money to be inherited o so whatβs d agenda? Una no just wise! Na medical negligence kpai Mohbad nobody kpai am..
@Ezechidox@rudeboypsquare Tell me one thing he said against the mother dat heβs setting her up for drags u f00l.. Na Peter no love him mama too abi? I pity u go marry ur type