@wizkidayo Popsy @wizkidayo no mind am all this rich men pikin no get manners with him head like shield @davido he no fit pass book for Yankee them carry am come create music rubbish for Nigeria university wey cheap
@davido Nothing dey pain pass you @davido wey portable chop music money pass u dey follow drag popsy @wizkidayo π¦ ahh david you wan die young
Music you no Sabi
Level you no get
Vibe self @seyi_vibez get pass u
Ur head like shield
Omo adeleke daddy boy you no go rest ππ€£