@OfficialJoel4_ @Jewel_Group4 Bros abeg I go appreciate if u credit me. like this ehn
My kẹkẹ get Fault o, é dey mechanic, My Money to buy the spare parts is not enough Bro. Na 60k But any amount u help me wit, I go add am join the 1 wey dey my hand take go buy the things tomorrow. opay 8077941887. Kenneth
@MaziTunndeednut Bros
Laptop 💻 o sir
Make I dey use am to dey learn or practice my music 🎵🎶 production for house o
I'm going into music 🎵🎶 production boss 🫡 make dem help me abeg