If I tag you here, just know say you don waste my money
All of una just dey waste my money
Na until you send person go village?
Abeg refund me each
If you no wan help my life, no spoil ahm finish abeg
@urus_plug@chriswrld233@worldclassSwe@abumanap10@bb_ben10 @onlybetsense👉
@FoluboiNg If you boom on GOKA
I would like to drop my goka 🆔
And drop me next goka code so that I can start booming with you and stop begging for fund again
@FoluboiNg Una go allow someone phone rest?
Don’t you know say na everything you do go Dey vibrate from we wey put your account notification for all😀😀😀
Na each each minute my phone dey vibrate