@__projectbaby__@PoojaMedia Oga calm down normal him no go gree for am but on this occasion ball don comot him hand him suppose freestyle..even person way Dey mark lewa no small self..but use your akonuche reason matter..na foul play be that..
@pious_minister Bro una sabi fabricate o..he was talking about BAT promise not to elect him for second term if he doesnt fix the electricity this video is dead on arrival..the tape is not what vdm was referring to go n check his page on instagram its there stop pushing out fake propaganda!!!
@shynestbam@pious_minister Oga that video is on his page and he wasn’t referring to that Doctored tape..he was talking about another different thing you people just wan enter the guy 😂 una ya Waray gaan 😂
@naijaconfra Me I no be frat person but I feel the idea and reason for frat is very important..it’s a link to meet like mind people and help each other grow..if you comot the violence e no go different from Wetin illuminati dey do..all na frat..I just pray for knowledge n peace to reign
@naijaconfra There’s a reason it’s called a secret fraternity..it is a belief shared among members and should not be accessible to non members..no be this our generation start fraternity..fraternity don Dey since the 1600’s..nowadays it’s now publicized..
@naijaconfra I get uncles way growing up i no even know say them be frat men..na uncle kaluba I Dey call am thinking say na guy name but not once he ever let me know say that kaluba na slang for ayes na as I don grown I kan Dey hear am for burna music n online say na frat slang for money..