@Autocra17@fcspokesman Nah ur type Dey ginger him to continue being stupid at his age. Itโs a pity. Jst imagine wetin he tweet abt Jon jazzy. A man at his age!! If not same age as Jon jazzy. But he decided to ba a banger boy ๐คก
By this time in the 5years. Iโll be a millionaire in ยฃ and a billionaire in Naira. Base on faith. I believe ๐ฏ๐. Iโll come back to this tweet in 5 years time. See u then๐๐.
@upgradedMK@UrglyGramm Omo!! Which planet u Dey live guy? Nah today u borrow 50mb to reply my tweet of over 2-3weeks. Poverty Dey really deal with u ooh
@fcspokesman Omo!! Ur life don spoil finish. From papa to pikin. Forever slave โฆ at this ur age? Pikin wey u born his age mate. Ur shame Dey shame me ๐คฎ ๐คก๐คก