@buisilyfe Pure dirtiness. Pack out take nothing. Get a new apartment and learn to be neat Abeg u with yourself. Person just turn bandit to himself because of dirty
@YOLICOM6@Dee_9889 When are we going to learn .!people wey una go quietly kpai. Una Dey hand over to police.
They are going to be released . Dey play. They don sell this country tay tay. If u see the kidnappers countenance it will tell u guys that they know they are free already