@Bigtimmy020@Abdulherphyz u think say if i get opportunity i no go comot, even if obi or anybody wins i no sure say this country fit good like that because dem go frustrate am, and me wey like quiet life na switzerland i wan go make i enjoy nature but funds no dey
@Bigtimmy020@Abdulherphyz that is why i stated easily, Peter and Atiku were the cause of all this the vote were shared between them if only they came together i don't think any thing would have been different now
This is the Bridge over a Stream in Gbaya,Gwer East Local Government Of Benue State.
Inec materials for elections reaches here but not basic amenities.
@TheDamiForeign na because she no dey sing about love illusions but africa and unity others just dey promote nakedness and fake love all in the name of good music