@AdeyemiCaleb1@BIGFATFOOL01 Oh I have seen the reason I’m on 2 I don’t have all those things to upgrade it to 3
Sorry when you want to borrow that borrow like how much Dey your aza at that moment
@BIGFATFOOL01 Abeg how opay dey increase una loan limit my own no pass 20k since and nha tier 2 I dey
Over 700k don enter my aza this month self buy dey no increase Ham why abeg
@Holuwanishiee@RamsonNoah15496@Enocksmith85 Bro that day was bad 💔💔💔💔 money wey I suppose use buy food stuff for school also I play ham that day wey Bayern play 0-0 I lost every thing 💔💔