@BIGP3TER@Burna_Archive You dey throw “mumu” up and down like say na the only English wey your brain download 😭😂 Your argument no get sense, Abeg go understand the conversation first before embarrassing yourself in public 🤣
@yeah_mular@TheDamiForeign@BlaqBonez Omo u still dey here dey count my sentences because you no get better point to make? 😭😂 You call person mumu but na you dey beg for attention under my comment. Omo, heal 🤣
@elguapo23577@TheDamiForeign@BlaqBonez Elguapo abi wetin u dey call urself, with all this grammar na still borrowed sense you dey use. You wan teach lesson when you never pass basic comprehension yourself. 😂 Oga, go educate your brain before opening night school 😭
@yeah_mular@TheDamiForeign@BlaqBonez You say you no dey find clout, but you write essay because one comment pain you? 😭😂 I understand why una dey use Asake lyrics take reason. go rest abeg, your brain don enter traffic jam 🔥
@ailes_stanley@Burna_Archive Bro dey just mistake blaq for Seyi calling them agbero on Twitter is not necessary, agbero people won't even see all this online banta
Blaq was just trying to chase cloute and whine Seyi at the same time
Because u cannot tell me that his tweet no sound like whining
@yeah_mular@TheDamiForeign@BlaqBonez 😂 your mouth dey run faster than your brain. You enter my mention come find relevance, now you dey celebrate like person wey just win lottery. Go find sense first, clout no be inheritance 🤣
@ailes_stanley@Burna_Archive Na your level of understanding dey embarrass you, yet you get mind dey call another person stupid. 😂 Before you judge person, make sure say your own brain don finish loading. 🤣