Some people wey you call friend no really be your friend deep down. Dem don secretly show you who dem be. Na only when you ask dem for FMT you go know dem true color. Dem go tell you, βI no dey use FMT.β π Nah, my head I dey use! Those kind people no be friends
Today, I proudly wear the rank of CAPTAIN.
The journey has been nothing short of a blessing, and Iβm deeply grateful to God for every opportunity that has brought me to this moment. πποΈπͺπΊπΈ
#Captain#Blessed#USArmy