@Onu516981924063@dammiedammie35 Something aren't yet clear to you, you think say "biggest streamer" in African na play?
And now he no longer stream on TikTok again, he's one twitch, Kirk and YouTube, going live at the same time with people subing him and massive views at a time.
He made 10m on tk alone 1night
E dey important make you follow who know road, wey understand the big picture of ur life & wey fit direct your way make e for better!
Sometimes the idea dey, d talent dey, d hardwork dey but na just say you no sabi the OT! Na God fit give you that OT wey you need, dey him side!
Accord members stay safe! Just got intel next few hours they want to start arresting our people for nothing!! The plan cannot work! Stay safe! Mount your guard! βπ½ we coasting to victory
βMany Peopleβ started with Adewale Ayuba, Yinka Ayefele carried it to another generation, and somehow I get to carry it even further.
Now all three of us are on eFootball 2027.
Iβm proud of that one.
Eja Nla no be small fish.
π¦