@DStvNg@DStvNg una increase subscription prices overnight I canโt even subscribe to watch football games again, una just want make depression kpai person for this Naija I swr๐ฅบ wetin una upgrade self? na Wetin I no understand b that, the compact weh deh #15,700 una carry am go #19,000