Let's lockin again till the next 14days
U won't know how hard it is to trade funded account until when u get it for the first time ๐
Wish me luck ndi nkem ๐
Ontop account wey escape stop out una go dey talk
Capital can never be ur problem ๐
Mad people everywhere ๐ก
No , na water u take open the first trade
Oya come mae we do u $2 to give us the same result ๐
Let's lockin again till the next 14days
U won't know how hard it is to trade funded account until when u get it for the first time ๐
Wish me luck ndi nkem ๐
Omoh na @thissdax get this month of July, he just dey milk am dey go๐ฅ๐๐๐๐๐
But my Question is; na same market all of us dey trade so? ๐ญ๐ญ
I think I am trading Forest instead of Forex๐คง๐คญ