@yabaleftonline I know say na elon musk money u dy find but this video I no see anything wey e pass wey u carry post here I just dy reason some of una sometimes I no know wetin I wan talk
@abazwhyllzz Me no know why he be say once Davido don give una money una go con dey insult wizkid but I promise small I no know ur nonsense name one day u go collect beating for street or random person hand
@femoluseye@Palermo_seun If d Nigerian soldier do wetin street no like he go see wetin pass this one which one b u can't try that which Nigeria soldier π€£
@Territoriesonfi@NigeriaStories Shut up mumu see ur mumu brain wey u carry for head, we dy talk something here u dy divert am go governor embezzle funds, dem supposed use ur as sacrifice for Niger bridge instead of mungo park
@NigeriaStories Pastors don't need to hold political office before they can work for the country , you really don't have to wait for the government before you can work