Port Harcourt, your daughter Winnie is here! 😃❤️🔥
My darling upcoming GOAT played Ijeoma in BESTIE, and she came with her full hilarious energy! 😂💃🏽 Fam, get ready to laugh!
🎬 BESTIE in cinemas from 16th December!
#Bestie#BestieTheMovie#BestieInCinemas#Cinemas16thDec
E be like say una think say una plenty because we been dey ignore una noise. Now we don start band for band, Goliath fans don japa comot for TL. zero stamina for banter, block button na una super power 😂
Go Go Goliath the warrior 😭
#bbnaija#BBnaija
Goliath dey beg for LION on TikTok keh 🤣🤣🤣 Charge and bail lawyer begging for lion? It can NEVER be my fave abeg. From court to TikTok begging, nawa o. The irony stinks! 😭
#bbnaija#Bbnaija
The kind blocking I chop from Goliath fans yesterday ehn 🤣🤣🤣 I think say una strong o. Small cruise, small banter una don dey run go block button like say na race? Weakest fanbase for BBNaija, no stamina, no mind, just noise for TL 😂😂
#BBNaija#bbnaija