🚨 PUBLIC NOTICE
Our X account @Godspeed_mall has been hacked.
Please Ignore any messages or offers from this account.
Kindly help report it on X.
Legitimate contact: WhatsApp 09042963364 only.
We apologize for the inconvenience.
Godspeed Electronics
@Uchenna35259 Not gonna go into details, but not all establishment you see are actually doin business, it's all just cover ups. They've got some real shits goin on behind the scenes
Na mouth dem dey use make profit 😂😂😂. Same business my guy dey and I been go learn when I understood how the system works then na run I run. Na before profit be dey am no be now wey Abakilike boys don full am na dem dey dominate the business now. People wey make money with am na people wey start am earlier
@Teger55 This was life before yahoo and the fucking tiktok. Kids born from 2005 would never know how simple life was back in the early 2000s and 90s back
@dspkemo@Greenereinhard The mahn geh time to dey talk long story, better make him follow that matter up and push them out there before it's too late fence the land and gate am
Omo I'm fuckin depressed right now, don't know what happened to my inverter. It just tripped off mahn, TF am I even doing this shit hole of a country 😪😪
@Youngmonkibe@yabaleftonline Na former poor people money dey freak 😂😂.... Old money doesn't make noise and don't need people opinion or validations or even have anything to prove. Na person wey just jam money by sudden dey make noise
@IsdoreU@DEGREATTALENTED@yourclips1 No mind am the understanding of point dey beyond am. Him little brain no fit comprehend am na why I no brother myself responding to am