@Amavera_001@lsthaths@lekan_mark I played 25 games, had cut 4 nd 12 draws came inside that game.
I think it was the first game u posted yesterday, i matched it with tumtum's own and did edit
Omo
Person go cr@ze this period oooh
@FGirlrita Shey una see wetin dey vex me, girls too do.
Person just drop one thing, u use 3 replies take answer am, the first one is okay, drop it nd live ur life.
I just hate troubles ah swear, e dey pepper me.
@twitgameboy U didn't strategize well that's it cos u can't me ur gas biz isn't going well if u had opened it in a good sight.
Gas wey dey finish every weekend naim u say e nor dey sale, na inside forest u open am?😒😏
@FGirlrita Only the money to marry u, pay ur bride price, do ur trad is equivalent to ur menstrual pain, hormonal chaos. The only place i respect women more is at childbirth.
U don see were man dey crave something before?, buh women dey crave anything available to them