@Chikalove147586@SanaInJD@M10GOAT I Dey always tell people say Mateo is Messi’s best football playing son but dem Dey say ciro .. most of them no Dey follow up na wetin dem see online dem Dey talk
@UTDeskay@yabaleftonline Any group wey Ronaldo Dey control Garnacho Dey always be admin for there … Garnacho Dey ballon d’or group as admin as well even Madrid group
@lipglosssy@Kaypoisson1@NareMessi You father is dumb … can’t you take a shot at who talk than involving a whole continent .. you’re from India so I’m not surprised