Some time around 2020, NG police come burst our lodge, pack people inside including girls ooo say na Fraud and cultism charges.
This arrest was actually inappropriate. Some of us were not guilty because we were not caught with anything illegal or doing anything illegal but they just swept the whole student lodge and packed everybody, both innocent people.
Na 10 people dem carry that early morning. As we go reach station, dem say bail na 100k per person.
I come call one of my g wey been dey on Dough that period, make e deliver me even if na half of the money say I go find way refund am once I commot.
Baba give me reply wey till today, I no understand from where to where.
In his words " Bro, I no dey send you anything. Yes oo I get the money, I fit even send you that 100k 7 times, because I get am but I no go send shi shi. I go carry my money go find big fish chop like this, no ask me anything again" he ended the call.
Me and this guy never get issues before oo and we dey stay together before, so I was totally shocked.
3 years later I come see am for one bar for hometown and we talk normally like say him no been tell me that kind talk before.
But sha the guy been go hell fire a year after we met at that bar. May his soul continue to RIP.
What assurance do we have that Peter Obi, whom we're rooting for, will actually make us proud? The devil you know is better than the angel you don't know. Let's just allow Tinubu to complete his second tenure. At least, he won't be contesting again after this.