βWizkid is finishedβ
But he has recorded half of my fav total career streams in less than a year
We go tell 001 d truth one day 30BG4lyf π§πͺπ.
βWizkid is finishedβ
But he has recorded half of my fav total career streams in less than a year
We go tell 001 d truth one day 30BG4lyf π§πͺπ.
Shey you no get phone make you check am now π..where oloriburuku album wey Osapolo drop Dey for chart, useless anema .. if you no show me he no go better for you seh
lolπ..na me go kpai you seh.,I Am na hit now, Shey your papa no get sense? Where Osapolo hit for the past 10yrs ? You go tell the truth one day., Old glory πππ
You say clarity of mind flop.. Wetin con do oloriburuku wey your fav drop ? You wey your life don spoil., nah your fav Dey do the madness.. he go drop album wey don flop for Grammy Una go too cry for Una camp πππ