@Adeqvra 😂 na una Oga Dey make video Dey defend himself Dey counter himself join, why my idolo Dey enjoy life Dey go for different countries na fans(soldiers 30bg) Dey press the vdm neck 😂 they are levels to some shits,,
@Salihuofficial_ So even if Davido call
So if I Dey play for man united e mean say make Chelsea nor bid for me mumu man,,, same thing for music industry person go Dey Sony music group Universal Music Group go still dey bid for am
@Cleverlydey4u Even if Davido call self
So if I Dey play for man united e mean say make Chelsea nor bid for me mumu man,,, same thing for music industry person go Dey Sony music group Universal Music Group go still dey bid for am
@kingbaddoo Even Davido really call