@teetalksunited You wey no even see local league win π when last you win champions league wey you won Dey banter us π even your premier league sef when last you win π your own don pass local championβ¦.una be old taker

@IbrahimOlusol12 Nothing una won tell me the driver get *egbe* π if the tanker blow e go disappear π«₯
With this kind courage ehn e get wetin Dey give am morale say nothing go sup