Poor risk management turns a good idea into a bad trade.
Being right about the market means nothing if your position size is wrong.
The goal isnโt to catch every move.
Itโs to still have capital when the next good setup appears.
What do you think destroys more traders: greed?
You can be right about Bitcoin and still lose everything.
Sounds crazy, but it happens all the time.
You predict the direction correctly.
Then greed makes you overstay.
FOMO makes you enter late.
Leverage makes a normal pullback feel like the end.
@DanielRegha Any positive impact sey na him be our president ni cause i no understand the company he is building in Nigeria do you know how many workers he has let alone the refinery he is building in ogun state once he is done thousand of people will be employed that one is also an impact
@instablog9ja Na this one una see so una never see woman wey kill her 3 children cause of post tantrum then the yankee women they celebrate her still contribute $1m and still counting
@Iamindiscov Oga u rest ontop say she call ordinary if na u be the creator of everyone one small thing u go wipe all of us out ni simple correction is okay why ur own con dey plenty pass who get name
@Chisomxoxo_ Na lie i no go reduce so u want make me and my guys dey talk now make i dey speak correct English as how ๐ or me and my babe dey talk i go con dey speak grammar ๐ laye can never be me
Usa white women have to be the most crazy set of people on earth how can you people raise $1million for someone who killed her 3 children like i donโt get ๐คฆ
@smartbm02@carter8f Ode he is doing it one boy one girl and a girl just dropped it was supposed to be a boy next but i think the girls on his request are too much only one guy enter and na same lion he collect something worth close to 500k
@TIMI_MONEY01@Kay_Kayx1 Na so some people go dey discourage people see mouth like weytin don cast cant u just view and pass thank you dear poster it worked make i go jam asake ๐
@aip551 This is one thing i am scared of me fighting and my girlfriend holding my hands or body in a way that i canโt defend my self i can stylishly punch her if she refuses to move