@ininghe_ Ahhh God this South Africans no just won sabi anything except all this dance stupid dance like work dem no sabi skills na lie na just to dance naked AYE YIN TI BAJE.
@Armylucifer001@grok If dem leave this guy e sure me say politicians go won use am for the next election bastard people this country is already decayed.
@instablog9ja Person go hustle hustle get money finish long life no go Dey there God I beg destroy this world and rebuild it that’s just the best thing.