@Ruby0361 Guy 6 days in a row cut cut cut 2odd hard you Omoh find better 3 picks 2odd go complete no be to Dey pack small small odds na you i see wey your own two odd selection Dey reach 8 for just 2odd o nawa
@Nutmeg563@Ruby0361 Person wey Dey craze na small small odd e think say na game big odd sef Dey boom make e deh pack 1.15 odd there Dey waste people money