Ronaldo lack of dictatorship is the reason he hasn’t won the World Cup…..
Choose your team, choose your coach….
Choose everything from top to bottom…
Watch and see yourself win
@Cisqo_4@sportingking365 Na fool the egbon be jare, werey adding barca dominance i know sabi which team barca dominate oo, the constant loose or the champions league will come back to camp nou, dem no get talk mostly na ronaldo second coming to man u dey make most of dem bitter
@Emmy__nuel@sportingking365 But all this one be fool oo, cus of Twitter impressions or barca dogs wey dey suck hin epon, make am dey say nonsense as facts