@EgwuMiracle2@PeterObi na your father house dey bleed which nigeria, peter obi send u go dey fight, his children dey abroad u dey go fight dey shout nigeria dey bleed are u ok at all
@ChuksEricE Nawa o, You die because of a politician whose children are enjoying abroad. At the end of the day, the politician will win, enjoy his life and probably defect to APC, while you remain the one 6ft underground. Make we use our brain, abeg. No politician is worth dying for
@instablog9ja isaac fayose, you no see the kind of sun wey dey Abuja, Make I come out under this scorching sun because of all these useless politicians, you dey fuck up. Abeg, common sense, The sun is too much. Nobody is coming out anyhow tinubu wan do the country he shd do it
@DAMIADENUGA Fashola was a leader all round, throughout his 8 years, U could see the man was working. Lets be honest, Sanwoolu no matched that standard. We dont need elephant projects, we need a governor who prioritises projects that directly affect the lives of ordinary Lagosians
@okiTwits i said it before we appointed alonso. we need a coach like mourinho, tuchel, conte, klopp, ancelotti, they can help stabilize this team, see barca dey went for hansi while madrid went for ancelotti wen it wasnt working with this young coaches
@OhisDVincentius@instablog9ja even in agege nothing dey sup, i stayed in mushin olosha, dis place dey rough but dat one no mean say people dey kidnap, harass or steal ur property