When our people start dey go off mark or when dem start dey do anyhow, the easy things most times na to criticize & judge onto say dem no dey right but dis particular scripture dey tell us say our job na to obey the law of love & no be to judge. The best things wey we fit do for such situation na to put our people in prayers, do love work for dem.
E no easy but remember say even you, na grace of God save you.
It's a Night of an Awakening, a Night of Quickening, a Night of Renewal and a Night of Revival... When the Spirit moves, anything is permitted to happen!
“And suddenly there came
a sound from heaven
as of a rushing mighty wind,
and it filled
all the house where
they were sitting