@walexcess@omojadey Which campaign pain am ? 🤣🤣🤣
Che e lie, no b dem say Ebola don dey ?
Everything Mr president did to Obasanjo is what e is fucking reaping currently… Omohhh dey powerful oo and OBJ head sef strong, God use GSM as payback for BAT towards OBJ , life funny 😄
@originalproflle Luth wey we rush person go, as emergency the nurse abi na doctor wey go attend to us say mk ona put am beside dat gate, I was like che na load we come offload… u need to see the attitude she was giving… after like 1h 30 mins we left and take her to Aisha hospital