@Husomijo@Tomu6i@naijaconfra For all the frats for this Naija, na Vithieves useless pass. For Ojo here if all the confra don reject you na Vikings you go later join.
@Chase__1972@Billywalke98028@naijaconfra Olofo, how I take carry am for head. Go Ijebu go deliver for your fellow women no come here day disturb me. Person away suppose don go meet grandpa
@evan_kate581@naijaconfra Oga, before next week them go forget Emir. If ona like make ona kill all the people way they Osun. Emir don they suck Korofo balls.
@jkbihit@naijaconfra Dem be Vanpires, dem be Vampires. If hit start now na ona go get the highest number of casualties. Foolish Ewure, no be so ona take attack Eiye unprovoked for same Issele Uku.