@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI See as una dey update about hin album pass us sef. David don useful for ur life longer Dan d duration your papa do. If not, na him u for dey post about.
Na David comot album, na una dey restless
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI ๐๐๐65% of 100.
If it was a tin, u wld hav brought it up a long time ago.
No be dat period una steal Burna pictures upload?
If d mata no dey make u laf, na cos u get every reason to vex. C David voice, c wizkid voice. But till date na David be hin/ sorry una nightmare
@cubanasavage1@HonestBite6 Justin Bieber, 4 world tours.
Wizkid, only made in Lagos tour.
Is your head paining you?
Do you even want us to go into ticket sales for those four tours and compare to that of wizkid?
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI Pig, Shey dis na compliment for Kano wey u dey?
Say I dey come with different gebbrish. Shey na u say Spotify go deduct streams and you go alert me. Wetin happen wey u jump go UK music sales?
Any corner to bant๐
As una no dey go tour again, na banger boys all of una bcom๐๐คฃ
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI U think Uโre tlking to your gullible friends and relatives? Ppl do dis evryday in Nigeria. You hav bn throwing insults from start but when I do, Iโm a retard. We all knw who d delusional ones are. Only God ๐ wr d dwarf wld hav bn dis year if not for Fola, mavo, Asake and udumodu
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI ๐คฃ๐คฃ
Say e dey yankee. E fit b Ghana or Dubai at d most o๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
If you like, sub with your kidneys.
Dem dey buy songs for pandora?
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI U follow in news pass me. U be real fan boy๐
When last you buy cd plate?
Show me your apple music library.
As you think buying na streaming
@thepplovelesss@akintunde_50297@ZhanghaLI Fool!
No be from morayo dem deduct over 20million streams?
My fave don go tour for hin last two albums. Farming squad no fit farm tickets too, so manyewu gas cancel 2 straight! Bird wey dey fear to fly no be fowl?๐
I don sha see d top ppl u dey follow. Your life must be hell๐คฃ