@Blaiserough@Chrisandtulz@itzbasito Nah una Dey spoil that guy career with unnecessary Steeze .. person wey pride don finish em career 😂 if to say naso him Dey do before he reach limelight we for say nah em attitude but HEll No he’s a changed person now with too much ego
If I want to see Champions League trophies, I’ll go to the Santiago Bernabeu
If I want to see Premier League trophies, I’ll go to Old Trafford
If I want to see every trophy, I’ll go to Stamford bridge
If I want to see Community shields, I’ll go to the Emirates