@Frankekechukwu Are we even sure again whether he’s a Nigerian gon gon 🤣🤣
Wahala be like wetin again
Pls let’s hear from NNAMDI Kanu
That’s how he told us Atiku Is frm Cameroon & during some probe it was almost true 😂
Truth remains Ati was never born a Nigerian 🤣🤣🤣
My country and Wahala
@renoomokri The problem with empowering a fool
It becomes a powerful fool
Who gave u the blue mark na mumu dey worry
U feel u can manipulate reality by being unreligiously religious
You’re a clown and pls go to The scene and show solidarity instead
@renoomokri@DeleMomodu From Nigerians being fantastically corrupt to a Nigerian thing
E be like say na God we offend 🤔🤔🤔
So we no fit just try get one wen head go make us proud small
Nawa oh
@ObaTojo@ruffydfire Una don start Abi
Naim make Mazi Kanu wan use just words destroy Nigeria
If u like attack arise
Na to open studio for Ghana as e be like say na Ghana sef the operation go sweet pass
See wetin David dey do una from Ghana
Una must hear word oh
@_KililoBrian@HananyaNaftali Pls just try and be there to stand with them when Israel arrive there k
Just stand physically not audio standing Abi online standing
Abi ur leg no good 😂😂😂
@SkyCuration@HananyaNaftali Get u a wise leader u say no
Who will they explain to???
Israel have every backings now to strike in every realms
Don’t give ppl reason to fight u