Though I didn't see it coming 😭😭
Ndi Marian Zukanuike 🤣🤣
Una dey mk noise up n down, Free vote una no fit vote 🤣🤣 assuming say nah season wen vote bi sms, Maria for don comot early in d morning, nobi say I get moni bt mk noise with Moni.#BBNaija
#BBNaija
Pere: You re using your cooking skills as a strategy in this house
Whitemoney: where were you when I was planning n cooking for the whole house
Pere: Afghanistan
Whitemoney: me wey no go Afghanistan collect bullet but u wey go wetin happen 🤣🤣.
Empathy is about finding echoes of another person in yourself. I wish Kayvee well but the way Pere read that exit letter irks me..no emotional intelligence. You all need to understand being famous is not enough. The things you say to people & how you treat them matters #BBNaija